Davincii
Moderator
Sr. Member
   
Offline
Posts: 489
Join Date: Aug, 2010
Fiat Justitia Ruat Caelum!
OS:
 Windows Vista/Server 2008
Browser:
 Chrome 16.0.912.63
|
 |
« Reply #232 on: December 28, 2011, 12:56:04 PM » |
|
My pipulu, make una nefa tire o. We need to dey continue to dey remind awi sef so dat we no go go sleep dey wait for manna from heaven wey we suppose join awi hands take comot all dis yama yama pipul dem wey dem talk say make we no sleep. As we don dey enter New Year so,, Boko Haram no go see una o! Niger-Delta Militants no go see una o. Stray bullet no go see una o. Kidnappers no go see una o! Army Robber no go see una o! I been don send una dis message bifor bifor. But I say make I remind una o,, make una no forget. Ehen! I.dey wish una wisdom, purpose, peace and joy in the loving grip of Baba God. I don tell am make im beless una yanfun yanfun and make im hold una hand dey waka with una, dey guide una. I don tell am say make im no let bad tin and bad belle pipul dem near una. I beg am say all dose bad, bad tin wey una dey struggle tay, tay to trowey for una life make im locate una make im gif una power to take disgbangba de tin trowey am insaid dustbin. Dose of una wey dey fain pikin go see beta pikin. Dose of una wey dey fain wife or husband una go see beta wan but make you shine ya eye well, well o. Does of una wey dey fain work and biziness e go gif una uncommon wisdom to take get ogbonge job and biziness and im go gif una favour. Make im gif all of us direction to take shange awi kontiri make e beta well, well and make all of us dey readi to join handu to take disgbangba all de yama yama tins and pipul dem wey dey supoil dis land wey Baba God don buless plenti, plenti. Ameen! My pipulu, no bodi beta pass una including de wans wey dey fight me for Facebuku. Una tink say una dey fight me. Na lie. Una no fit fight me. As una dey fight, I dey use una wahala take do lada climb go up, up. I no get time for fight at all. Na persin wey no get work do dey fight. But I still love una well, well and una still be my broda and sista. NO SHAKING! But wait o. Na wetin una nldey fight me for.sef? Na me be Naija ploblem? No be say I dey try say make we highlight all de yama yama wey dey hold dis beta kontiri down so dat wen we undastand de ploblem well, well we go fit fain solution? But some pipul wey no dey tink at all go dey readi to pull shirt and smoke sef go dey commot for deir nose for Facebuku to fight without points and na so so abuse dem go dey abuse dey tell ogbono lies to try to discredit you. Some sef get liver to dey send ogbono about you to your friends for your wall so dat dem no go talk to you again or like your comments meanwhile dem no even know natin about you sef. Anyway sha, I don forgif all of dem. I no sen! My own be say awi Naija must beta and if e dey vex you, sorry o. But no waste ya time. You no fit stop me. Naija must beta. Dose of una wey say una no get sense, wey say una dey profit from de yama yama tins wey dey supoil awi beloved kontiri and wey talk say una no go shange make una get readi o. We too no go giree for una. Una must lef awi kontiri alone. Walahi, una go hear am from heaven and man for dis 2012 wey we dey enta so. Una no dey shame sef? Shuo, una nefa tif reach? Una don shop all de money for awi tireasury since 19 koko even bifor dem born most of us, una no dey beleful bicos una talk say na real ole, tifi tifi jankoriko, barawo, oyanra una be and una dey groom una shildren, una wife, una inlaw make dem come enter dey continue to dey tif de livelihood and blessings of present generations and una wan tif de future of awi shildren too. We no go giree for una. Make una go repent or make una dey readi for real gbege, and ogbonge kasala. As for Oga Jona, no be say I hate you. But you too dey fumble. You too dey fall persin hand. I no know wetin dey hold you wey you no dey fit learn sef. Anytin dem tell you make you do against de pipul na im you go carry for head dey speak girama wey your wife speak pass you dey wan do gira gira for Naija masses. Make u shange o! We don dey provoke for u! De pipul wey you suppose open eye for na dose ole pipul dem wey don shop awi pepper for insaid treasury finish but na dose yeye pipul you dey fear. We say make you deal with them make awi Naija beta but you come dey go dash dem ogbonge national awards dey follow dem dance kerewawa for political campaign. You talk say you must finish awi small small business with fuel subsidy wey you wan commot by force and you no wan arrest all dose ole pipul dem make you collect all awi money take develop awi land. Na lie you talk Oka Jona. Dat wan na big lie. We no go giree for you. Oka Jona, you dey talk say make we sacrifice. Ok na! But na wish kain sacrifice you and all de tif tif pipul dem wey dey for gofament don do sef? Una dey collect money wey we no gif una, una dey earn pay wey even the presido of de kontiri wey get power pass, Americana, no dey see collect. Na we dey pay for all dose big, big coffins wey una dey drive say na moto wey dey shop all awi fuel plus including all dose una big, big generator. Na we dey pay una shildren school fees. Na we dey feed una so tay una dey shop awoof no come get sense serve us again. Na we dey gif una health care and as una don dabaru all awi hospital here finish, na awi money una take dey go abroad go buy oyinbo treatment. Oka Jona, you no dey shame? Why you talk say you must wound us na? Na yourself you dey wound o. You no go hear na bicos you tink say you don get cover with Israeli MOSSAD and you come lef we de pipul of dis kontiri for de hands of mumu security agencies wey no know wetin dem dey do but go dey yan nonsense for newspaper. Abeg make dem carry demselves comot dere jare. If dem get shame dem suppose resign. But na you know wetin you still dey lef dem for. Dis yeye pipul dem wey dey smoke Igbo and sniff Cocaine wey dey commit haram dey kill innocent pipul for awi Naija say dem be Boko Haram plus deir counterparts for Naija-Delta wey say dem be dey fight for Naija-Delta pipul dem wey dem turn to suya take dey negotiate big, big money for demselves enter deir private account come lef de real pipul of Naija-Delta dey suffer, wey all of una talk say una no wan make we rest for dis awi kontiri, make una take una time o. De wan wey una don do don reash una. Na whish kain nonsense be dat na? Una well so? Na ganja dey make una feel say una powerful o. Una no get any power at all. Make una go repent go fain beta work do or else we go show una waska! Na me dey tell una, we go show una wen! If una like make una no shange, una go hear am. Den no dey tell persin. Nonsense! Make God punish una wey dey kill pipul any how. Una no know where gofament house and army barracks dey wey una dey go kill innocent pipul for chursh and mosque? Una dey krace well, well for head. Kolomental don shop una liver finish. Make una stop all dis nonsense or else Baba God go kill una wan by wan with all kind disease wey all dose una mullah and pastor and jujumen dem no go fit cure. In fact, e don start sef. To my kontiri pipul wey dey work hard, dey gif una best make una nefa gif up hope. Make all of us join hands tell all dese idiots make dem go to hell including Oka Jona and all de ole pipul dem wey dey yan nonsense. Boko Haram and kidnappers and armed robbers and Naija-Delta militants na human beings o. Dem no be spirit and na Igbo and Cocaine be deir power. Dem no plenti reash de good, good pipul for awi Naija. Dem just dey do gira gira bicos politicians dey gif dem money buy Igbo smoke. Make we institute citizens action to deal with the baggars. If you continue dey do I don care, you go hear am o. E fit be you or your family we go hear say be de next victim. God forbid bad tin! But, make una show consain for dis mata. If una tink say bicos una get money bribe DPO or Area Commander make dem gif una olopa to guard una and una family, una dey build una house on top sand, sand be dat. Community effort dey strong pass dat wan. Make una dey look out for eash oda for una community and make una join hands whoz dose baggars well, well. Una beat shege and waska out of dem! Una doo o. Make I rest for here first. Mmwaaaaaaaaaaaaaaah! Post Merge: December 28, 2011, 02:22:07 PM
If you know your God whom you serve and believe He is the deliverer and that your life is in His hands, do not be intimidated. Go to church on the 31st and worship The King! Post Merge: December 29, 2011, 10:43:26 AM
Would you be kind enough to drop your ego, strip off the chips on your shoulders, put your laurels aside and stir hard into the mirror of your life in all honesty and absolute sincerity to see who you really have become and who you ought to be? I am convinced that though we think we have attained the greatest heights in our chosen fields by chance, by error or by peer or.parental.pressur e or by prevailing circumstances, the world is still waiting to.discover the real.you. Who knows? But, you just may have been deluding yourself you have reached the peak, not knowing you've got so much ingrained in you to give the world that would print your name indellibly on the sands of time. Take out time, take yourself in pieces, be your strictest critic, strip yourself bare and lay it all before The King and owner of your life. In humility before Him, let Him lead you, renew you, rework you and transform you. At worst, you could come out stronger at what you do or you may discover real purpose you never thought was there. Just remember that because it is His design, He is there to lead you all the way and you need not fear the odds. Trust Him. Don't start the new year beating about the bush and fantasizing. Do.conrete and definite things and plan.realistically. I wish you all.a happy, prosperous (in all ramifications) and purposeful New Year than you have ever had. 
|
|
|
|
« Last Edit: December 29, 2011, 10:43:26 AM by Davincii »
|
Logged
|
If you don't want to hear the truth then don't do evil!
Remember also, 'He who sacrifices his conscience to ambition burns a picture to obtain the ashes.' -Chinese Proverb
|
|
|
|
Naijavoice: The Nigerian Voice
|
 |
« Reply #232 on: December 28, 2011, 12:56:04 PM » |
|
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
Davincii
Moderator
Sr. Member
   
Offline
Posts: 489
Join Date: Aug, 2010
Fiat Justitia Ruat Caelum!
OS:
 Linux
Browser:
 Safari 4.0
|
 |
« Reply #231 on: December 26, 2011, 07:51:32 AM » |
|
Dis wan na after Xmas greeting o and boxing day presenti. Ok na, Merry Kirisimasi! I.dey wish you wisdom, purpose, peace and joy in the loving grip of Baba God. I don tell am make im beless you yanfun yanfun and make im hold ya hand dey waka with you, dey guide you. I don tell am say make im no let bad tin and bad belle pipul dem near una. I beg am say all dose bad, bad tin wey una dey struggle tay, tay to trowey for una life make im locate una make im gif una power to.take disgbangba de tin trowey am insaid dustbin. Dose of una wey dey fain pikin go see beta pikin. Dose of una wey dey fain wife or husband una go see beta wan but make you shine ya eye well, well o. Does of una wey dey fain work and biziness e go gif una uncommon wisdom to take get ogbonge job and biziness and im go gif una favour. Make im gif all of us direction to take shange awi kontiri make e beta well, well and make all of us dey readi to join handu to take disgbangba all de yama yama tins and pipul dem wey dey supoil dis land wey Baba God do buless plenti, plenti. Ameen! My pipulu, no bodi beta pass una including de wans wey dey fight me for Facebook. Una tink say una dey fight me. Na lie. Una no fit fight me. As una dey fight, I dey use una wahala take do lada clikb go up, up. I no get time for fight at all. Na persin wey no get work do dey fight. But I still love una well, well and una still be my broda and sista. NO SHAKING! But wait o. Na wetin una nldey fight me for.sef? Na me be Naija ploblem? No be say I.dey try say make we highlight all de yama yama wey dey hold dis beta kontiri down so dat wen we undastand de ploblem well, well we go fit fain solution? But some pipul wey no dey tink at all go dey readi to pull shirt and smoke sef go dey commot for deir nose for Facebook to fight without points and na so so abuse dem go dey abuse dey tell ogbono lies to try to discredit you. Some sef get liver to dey send ogbono about you to your friends for your wall so dat dem no go talk to you again or like your comments meanwhile dem no even know natin about you sef. Anyway sha, I.don forgif all.of dem. I.no.sen. My own.be say awi Naija must beta and if e dey vex you, sorry o. But no waste ya time. You no fit stop me. Naija must beta. Dose of una wey say una no get sense, wey say una dey profit from de yama yama tins wey dey supoil awi beloved kontiri and wey talk say una no go shange make una get readi o. We too no go giree for una. Una must lef awi kontiri alone. Walahi, una go hear am from heaven and man for dis 2012 wey we dey enta so. Una no.dey shame sef? Shuo, una nefa tif reach? Una don shop all de money for awi tireasury since 19 koko even bifor dem born most of us una no dey beleful bicos una talk say na real ole, tifi tifi jankoriko, barawo, oyanra una be and una dey groom una shildren, una wife, una inlaw make dem come enter dey continue to dey tif de livelihood and blessings of present generations and una wan tif de future of awi shildren too. We no go giree for una. Make una go repent or make una dey readi for real gbege, and ogbonge kasala. As for Oga Jona, no be say I hate you. But you too dey fumble. You too dey fall persin hand. I no know.wetin dey hold you wey you no dey fit learn sef. Anytin dem tell you make you do against de pipul na im you go carry for head dey speak girama wey your wife speak pass you dey wan do gira gira for Naija masses. De pipul wey you suppose open eye for na dose ole pipul dem wey.don shop awi pepper for.insaid treasury finish but na dose yeye pipul you dey fear. We say make you deal with them make awi Naija beta but you come dey go dash dem ogbonge national awards dey follow dem dance kerewawa for political campaign. You talk say you must finish awi small small business with fuel subsidy wey you wan commot by force and you no wan arrest all dose ole pipul dem make you collect all awi money take develoo awi land. Na lie you take Oka Jona. Dat wan na big lie. We no go giree for you. Oka Jona, you dey talk say make we sacrifice. Ok na! ?) But na wish kain sacrifice you and all de tif tif pipul dem wey dey for gofament don do sef? Una dey collect money wey we no gif una, una dey earn pay wey even the presido of de kontiri wey get power pass, Americana, no dey see collect. Na we dey pay for all dose big, big coffins wey una dey drive say na moto wey dey shop all awi fuel plus including all dose una big, big generator. Na we dey pay unabshiodren school fees. Na we dey feed una so tay una dey shop awoof no come get sense serve us again. Na we dey gif una health care and as una don dabaru all awi hospital here finish, na awi money unabtake dey go abroad go buy oyinbo treatment. Oka Jona, you no dey shame? Why you talk say you must wound us na? Na yourself you dey wound o. You no go hear na bicos you tink say you don get cover with Israeli MOSSAD and you come lef we de pipul of dis kontiri for de hands of mumu security agencies wey no know wetin dem dey do but go dey yan nonsense for newspaper. Abeg make dem carry demselves comot dere jare. If dem get shamebdem suppose resign. But na you know wetin you still dey lef dem for. Dis yeye pipul dem wey dey smoke Igbo and sniff Cocaine wey dey commit haram dey kill innocent pipul for awi Naija say dem be Boko Haram plus deir counterparts for Naija-Delta wey say dem be dey fight for Naija-Delta pipul dem.wey dem.turn to suya take dey negotiate big, big money for demselves enter deir private account come lef de real pipul of Naija-Delta dey suffer, wey all of una talk say una no wan make we rest for dis awi kontiri, make una take una time o. De wan wey una don do don reash una. Na whish kain nonsense be dat na? Una well so? Na ganja deybmake una feel say una powerful o. Una no get any power at all. Make una go repent go fain beta work do or else we go show una waska! Na ke dey tell una, we go show una wen! If una like make una no shange, una go hear am. Den no dey tell persin. Nonsense! Make God punish una wey kill pipul any how. Una no know where gofament house and army barracks dey wey una dey go kill innocent pipul for chursh and mosque? Una dey krace well, well for head. Kolomental don shop una liver finish. Make una stop all dis nonsense or else Baba God gobkill una wan by wan with all kind disease wey all dose una mullah and pastor and jujumen dem no go fit cure. In fact, e don start sef. To my kontiri pipul wey dey work hard dey gif una best make una nefa gif up hope. Make all of.us join hands tell all.dese idiots make dem go to hell including Oka Jona and all de ole pipul dem wey dey yan nonsense. Boko Haram and kidnappers and armed robbers and Naija-Delta militants na human beings o. Dem no be spirit and na Igbo akd Cocaine be deir power. Dem no.plenti reash de good, good pipul for awi Naija. Dem just dey do gira gira bicos politicians dey gif dem money buy Igbo smoke. Make institute citizens action to deal with the baggars. If you continue.dey do.I don care, you go hear am o. E fit be you or your family we go hear say be de next victim. Make.una show consain for dis mata. If una tink say bicos una get money bribe DPO or.Area Commander make.dem.gif una olopa to guard una and una family, una dey dey build una house on top sand, sand be dat. Community effort dey strong pass dat wan. Make una dey look out for eash oda for una community and make una join hands whoz dose baggars well, well. Una beat shege and waska out of dem. Una doo o. Make I rest for here first. I wan go office na. Mmwaaaaaaaaaaaaaaah! 
|
|
|
|
|
Logged
|
If you don't want to hear the truth then don't do evil!
Remember also, 'He who sacrifices his conscience to ambition burns a picture to obtain the ashes.' -Chinese Proverb
|
|
|
|
Naijavoice: The Nigerian Voice
|
 |
« Reply #231 on: December 26, 2011, 07:51:32 AM » |
|
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
Davincii
Moderator
Sr. Member
   
Offline
Posts: 489
Join Date: Aug, 2010
Fiat Justitia Ruat Caelum!
OS:
 Linux
Browser:
 Safari 4.0
|
 |
« Reply #230 on: December 24, 2011, 09:40:54 AM » |
|
A lot is learned from solitude and quietude. You could see a clear picture o yourself and who you really are. At such times, you take a hard look at yourself and the things you are known for. You ask hard questions and there is no shame cause you are the one handling your case and there wre no witnesses to castigate you wnd condemn you but your conscience. Wanna take a peek into.your life this Yuletide? Be honest and frank about your personal discoveries about you. Your sincere findings and your willingness to adjust accordingly and to evolve plans and strategies to be a better you, a better lawyer, a better businessman, a better doctor, a better politician, a better activist, a better legislator, a better mason, a better preacher, q better minister, a better governor, a better capentar, a better musician, a better, a better wife or husband a better worshipper of God and so much more could make a real difference to the world in 2012. The real question you need to ask yourself real hard is, who are you or who am I? Many really don't know. They never really bothered to know and some try to know from.wrong sources and so are misdirected. It only takes some quiet time in supplication and you are there already. Be determined to stop walking about aimlessly year in, year out. Discover the purpose for your being so you can impact your generation. That is the only way to have lasting satisfaction and to attain gratifying self-actualization. Merry Christmas pals! Post Merge: December 25, 2011, 02:49:48 AM
He came to set the captives free, to raise the dead in spirit and to destroy the power of death over fallen man, to give us a right of rebirth and transformation, to give us a right of access to the Throne of Grace, to break open the doors of captivity - captivity to sin, ignorance, worthlessness and eternal guilt. He came that we might have life more abundantly. He came that the jaws of Leviathan - the great sea monster. He came tgat we might have victory over sin and death and sickness and over all.the consequences of Adamic sin. He became the Second Adam that we might be repurchased and rescued from the fallen flesh. He came to set us free and we are free indeed if we walk in His ways and laid down precepts. He.came that we might have power to acfomplish much and to upturn the deep things of Satan who accuses the brethren day and night. The serpent bruised Him in the heel, we know for a certainty and we await His coming on fiery steeds along with the Host of Heaven asbHe bruises the devil - that wily serpent in the head, crushing him and placing him under our feet as foot stool. Your Majesty, O Exalted King, You alone are deserving of the kingdom and the power and the glory for you did not only make all things, but you renew all things and grqnt us rights to be sons of the kingdom to reign with Your Majesty as joint heirs. You gave us - mere mortals right to.walk with You and to foloow Your every step Listen up, You are free indeed. Because He came, it is well with you spirit, soul and body and from the crown of your head to the very soles of your feet. I declare freedom.from bondage to death by His promise. I declare victory over the forces of darkness who hold Nigeria in captivity. I proclaim.the Year of Jubilee. It is well with you! It is well with your household! It is well with Nigeria! I decree that every pillar of oppression is broken and that Nigeria is indeed released to excel in the name of Jesus - The King! Merry Christmas and be free indeed! Post Merge: December 25, 2011, 03:09:08 AM
I choose be free and I refuse to be bound by the forces of ignorance, foolishness, senseless revelries, stupidity, fear, greed, incontinence, excessive libido, the lure of filthy lucre and unexplainable avarice. I am spurred to.greatness by His Word. I look atbdeath and sickness and laugh, for they are under my feet because He came. I trample upon seroents and scorpions because He came. He gave me right to command the Host of Heaven to.do battle for me. I refuse to be confined to a sick bed! I pick.up that sick bed and toss it in the fire. I pick up those chains and consign them to the.inferno. I declare that victory is mine in all I choose to do because He came. I AM INDEED A FREEBORN AND REFUSE TO BE ENSLAVED TO ANY FORCE OR POWER OR MAN AND STAND ON MY RIGHT TO BE FREEBORN AND I CHOOSE TO PURSUE THE COURSE OF LIBERTY OF ALL MEN. THIS IS WHY HE CAME AND THIS IS OUR HERITAGE! Post Merge: December 25, 2011, 07:59:26 AM
While you celebrate, remember the reason for the season. When Christ came, it was not a time of drinking and merry making. It was a time for sober reflection in absolute humility. That is the very circumstance in which He was born. It is a time to ask yourself questions, what have I become? Do I really know Christ or does Christ know me? Eat and drink but do not over indulge. For many it is a season to go from house to house eating and drinking to stupour. Of course, you who indulge know what you encounter each time you do that. Some will indulge in wild sexual activity and yet some will drive roughly ending their lives and those of other road users. Many will inflate prices of their wares all in the name of celebrating Christ. In all that you do, do not forget to show God's love to the needy and down-trodden. You might not be able to reach out to many but you can reach out to at least one. Make it a habit. That way you celebrate Christ everyday. 
|
|
|
|
« Last Edit: December 25, 2011, 07:59:26 AM by Davincii »
|
Logged
|
If you don't want to hear the truth then don't do evil!
Remember also, 'He who sacrifices his conscience to ambition burns a picture to obtain the ashes.' -Chinese Proverb
|
|
|
Davincii
Moderator
Sr. Member
   
Offline
Posts: 489
Join Date: Aug, 2010
Fiat Justitia Ruat Caelum!
OS:
 Linux
Browser:
 Safari 4.0
|
 |
« Reply #229 on: December 22, 2011, 07:30:11 AM » |
|
Transformation is not what we should be thinking of right now in terms of turning Nigeria around for good. Reclamation is the first step and then we can begin to transform Nigeria. Nigeria needs to be rescued urgently and it would require the personal efforts of you and I and every other Nigerian home and abroad to do so. Let us stop running away and be intimidated by idiots. They are only high on psychotropic substances and so they think they are superhuman and have monopoly of violence. It is time to come back home and let us take our country back from lepers and never-do-wells by force. We have left too much to the whims and caprices of men who do not mean well. We can't keep on losing faith and dismissing Nigeria as a failed project. If you asked me, our looking the.other way.and seeking for greener pastures in conducive climes built on the blood and sacrifices of the citizens of those nations, leaves room - way too much room - for clinically certified mad men to take.over and shape this ugly Nigeria that we loathe so much and feel so hopeless about. Let's come home and team up and show these guys how it ought to be done. Let's look out for each other, hand in gloves, working in sync and develooing vision for transformation of our fatherland. We need to take the battle to their door steps demanding for decorum, wisdom, decency and probity and accountability in the use of public funds. We can work assiduously to invest and.protect our investments from policy somersaults and ill-thought out policies. We can work in sync to birth the Nigeria we all really do.want so badly. Merry Christmas and a Prosperous New Year to you all, my brothers and sisters. Properity to our fatherland. Let's come together and stop the rot now! Arise O sons and daughters of the Niger Area. Motherland needs you now! Or shall we be content with lamentations? 
|
|
|
|
« Last Edit: December 22, 2011, 08:15:40 AM by Davincii »
|
Logged
|
If you don't want to hear the truth then don't do evil!
Remember also, 'He who sacrifices his conscience to ambition burns a picture to obtain the ashes.' -Chinese Proverb
|
|
|
Davincii
Moderator
Sr. Member
   
Offline
Posts: 489
Join Date: Aug, 2010
Fiat Justitia Ruat Caelum!
OS:
 Windows Vista/Server 2008
Browser:
 Chrome 16.0.912.63
|
 |
« Reply #228 on: December 20, 2011, 10:31:37 AM » |
|
Please, tune to AIT right now. It appears there is more than meets the eye in the vilification of Governor Timipire Sylva by the President and the PDP crew. Post Merge: December 21, 2011, 09:32:11 AM
What plans did Prof. Jega and his thieving machinery called INEC put in place for replacement of the DDC Machines that would have become obsolete by the time we are ready for the 2015 elections? What are the implications of refusing to plan for this? What is it going to cost us? Who should be held responsible for this failure to plan? In what conditions are the equipment stored? Would they still be functional by 2015 or are we going to have shortage of machines? Oh, there would not be fresh voters registration exercise? Then we would definitely be buying new machines when we are ready for the next voters registration exercise. Just a tip the iceberg. Coming soon! 
|
|
|
|
« Last Edit: December 21, 2011, 09:35:04 AM by Davincii »
|
Logged
|
If you don't want to hear the truth then don't do evil!
Remember also, 'He who sacrifices his conscience to ambition burns a picture to obtain the ashes.' -Chinese Proverb
|
|
|
Davincii
Moderator
Sr. Member
   
Offline
Posts: 489
Join Date: Aug, 2010
Fiat Justitia Ruat Caelum!
OS:
 Windows Vista/Server 2008
Browser:
 Chrome 16.0.912.63
|
 |
« Reply #227 on: December 19, 2011, 10:21:41 AM » |
|
They cannot accept a gentleman's challenge. They remain a bunch of persistently lying, disgusting thieving cowards at the INEC. Post Merge: December 19, 2011, 04:48:34 PM https://www.facebook.com/pages/E-Election-Monitor-International/260060264057085 Post Merge: December 19, 2011, 04:50:16 PM
Please, click on the following link to like E-Election Monitor International https://www.facebook.com/pages/E-Election-Monitor-International/260060264057085You will be served hot news on elections from around the world. 
|
|
|
|
« Last Edit: December 19, 2011, 04:50:16 PM by Davincii »
|
Logged
|
If you don't want to hear the truth then don't do evil!
Remember also, 'He who sacrifices his conscience to ambition burns a picture to obtain the ashes.' -Chinese Proverb
|
|
|
Davincii
Moderator
Sr. Member
   
Offline
Posts: 489
Join Date: Aug, 2010
Fiat Justitia Ruat Caelum!
OS:
 Linux
Browser:
 Safari 4.0
|
 |
« Reply #226 on: December 16, 2011, 06:43:42 PM » |
|
Where dat INEC official 'Gbeborun' (Chief Press Secretary) sef? Make im show na na come defend INEC if im get liver. Abi e no get liver? Abi im no know im job ne? Post Merge: December 16, 2011, 09:02:29 PM
Buba Marwa on my mind. What a fine gentleman? Adamawa people, abeg make una shine una eyes. Na una governor be dat. Walahi, de guy na achiever. E no go waste una time and una money. Kai, I wish say im fit be President sef. 
|
|
|
|
« Last Edit: December 16, 2011, 09:02:29 PM by Davincii »
|
Logged
|
If you don't want to hear the truth then don't do evil!
Remember also, 'He who sacrifices his conscience to ambition burns a picture to obtain the ashes.' -Chinese Proverb
|
|
|
Davincii
Moderator
Sr. Member
   
Offline
Posts: 489
Join Date: Aug, 2010
Fiat Justitia Ruat Caelum!
OS:
 Linux
Browser:
 Safari 4.0
|
 |
« Reply #225 on: December 15, 2011, 04:13:24 PM » |
|
Gloway, no main all those international observers wey come chop amala finish wey yeye girls totori for head finish come dey yarn nonsense. Na where and where handful of dem cover sef. Wey dem inform INEC officials say dem dey come somewhere, all of dem go arrange do like say dem be beta persin meanwhile dem dey do de magomago dey go. We dey wait for dem for 2015. We don do elaborate preparation for dem. Dem neva know natin! Post Merge: December 15, 2011, 08:03:35 PM
Code of Conduct Bureau! Na how much JEGA been worth bifor im become INEC Chairman? Na how much im get na? JEGA if you know say u no tif for inside de N87.7bn, declare ya asset na na. Dis Code of Conduct Bureau sef. E be like say una no know una work o. All dis chop and clean mouth pipul dem. Una no know say all dis tins suppose dey una website? Post Merge: December 15, 2011, 08:14:53 PM
Una go tif millions take go do N30,000 website and na monkey wey dey dance for jangorova una dey put. De kain information wey suppose dey,una no dey put am o. Bad, bad pipul dem. Una go soon hear am. Una hear? Post Merge: December 16, 2011, 10:46:32 AM
Prof. Attahiru Jega,, on what basis have you reviewed upwards the number of registered voters in Adamawa State from 1,714,860 you had officially declared to 1,843,476 for the purpose of January, 2012 Gubernatorial election in that state? That is a difference of 128,616 additional voters. When did you conduct this new voter's registration to increase the figure? Or are you saying the figure declared for the Presidential Elections was actually wrong? Post Merge: December 16, 2011, 10:52:26 AM
What was the population of those who were 17 in Adamawa State as at last year? Could they all have gone to register? Post Merge: December 16, 2011, 11:39:29 AM
How was the update done? It could not have been possible that others suddenly migrated to Adamawa and so the figure had to increase. That is not possible especially if you recall that during the last elections, you could not vote unless you returned to the place where you had registered - not even in another local government even in the same state. Secondly, the only plausible reason there might have been some increase has to do with the number of those who turned 18 since the last Voters Registration Exercise in Adamawa State. That is what we need to focus on confirming. Recall also that the figure originally declared for Niger state was barely over 700,000 after the last Voters Registration Exercise. It took a threat from the Niger State government to sue INEC to court for the INEC to suddenly review the figure upwards by more that 900,000 persons. Where did Jega get the additional 900,000 plus persons from? Post Merge: December 16, 2011, 11:56:26 AM
From the same data that produced a figure of barely over 700,000 persons initially? Post Merge: December 16, 2011, 11:59:13 AM
Knowing how the upward shift happened is critical. It might be a sign one or all the candidates lost valuable votes in the last elections. It could also mean some special voters are being prepared to increase the figures for some candidate in the 2012 Gubernatorial Elections in Adamawa State. 
|
|
|
|
« Last Edit: December 16, 2011, 11:59:14 AM by Davincii »
|
Logged
|
If you don't want to hear the truth then don't do evil!
Remember also, 'He who sacrifices his conscience to ambition burns a picture to obtain the ashes.' -Chinese Proverb
|
|
|
gloways
Newbie
Offline
Posts: 17
Join Date: Jul, 2011
OS:
 Windows XP
Browser:
 Chrome 6.0.427.0
|
 |
« Reply #224 on: December 15, 2011, 04:03:20 PM » |
|
Na wetin Jega dey do na sef? Im dey do.wetin im suppose dey do abi im dey wack im.share of N87.7bn dey clean moustache and mouth ne? Make I check.sef.
@ House, can anybody tell me which election Nigeria hold that is truly free and fair apart from the one hold in 1993 won my MKO Abiola. 
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
Davincii
Moderator
Sr. Member
   
Offline
Posts: 489
Join Date: Aug, 2010
Fiat Justitia Ruat Caelum!
OS:
 Linux
Browser:
 Safari 4.0
|
 |
« Reply #223 on: December 15, 2011, 03:14:29 PM » |
|
Na wetin Jega dey do na sef? Im dey do.wetin im suppose dey do abi im dey wack im.share of N87.7bn dey clean moustache and mouth ne? Make I check.sef. 
|
|
|
|
|
Logged
|
If you don't want to hear the truth then don't do evil!
Remember also, 'He who sacrifices his conscience to ambition burns a picture to obtain the ashes.' -Chinese Proverb
|
|
|
Davincii
Moderator
Sr. Member
   
Offline
Posts: 489
Join Date: Aug, 2010
Fiat Justitia Ruat Caelum!
OS:
 Windows Vista/Server 2008
Browser:
 Firefox 5.0.1
|
 |
« Reply #222 on: December 13, 2011, 05:27:07 PM » |
|
Kolawole had in an order given PDP 72 hours to come and show cause why he should not grant Sylva’s prayers among which was to declare him the governorship candidate of the party. ? The judge granted the order, following an exparte application filed on Sylva’s behalf by Fagbemi. ? The judge warned that he would not hesitate to nullify any step taken by the PDP in defiance of his order, once the defendants were served the order and the originating summons.?He gave the defendant 72 hours to show cause why all the releifs sought by Sylva should not be granted and adjourned the matter till November 22 for hearing. ?The defendants are the PDP, its acting national chairman, Abubakar Kawu Baraje, and the Independent National Electoral Commission (INEC). ?The court held that the era when political parties manipulate processes leading to the emergence of candidates were over, based on the 2010 Electoral Act as amended.? Justice Kolawole said: “When I looked at the totality of the facts in the substantive Originating Summons and when these are considered vis-à-vis the extant provisions of the Electoral Act as Amended, my view is that the Court will not in any way be handicapped, even if the exparte orders, in particular, prayers 1 – 3 are not granted because the court retains the power to direct the 1st Defendant (INEC).’ ? Kolawole said in terms of political parties’ candidates who may have been unlawfully excluded either from the parties’ primaries. DAILY SUN, Tuesday. December 13, 2011 Post Merge: December 13, 2011, 05:28:16 PM
After reading the above, was there actually a court order which the PDP defied in conducting the recent Gubernatorial Primary Election in Bayelsa? Unfortunately, the Bayelsa people acquiesce to this without thinking clearly of and examining the credentials of Dickson and his ability to deliver or whether or not he would only just be a puppet. My position is that this government makes a mockery of its tauted rule-of-law stance by participating in and allowing a travesty of the law to be committed and to cause the security agents to be deployed to break the law when the Constitution provides a veritable means of removing an unpopular governor. 
|
|
|
|
« Last Edit: December 13, 2011, 05:28:16 PM by Davincii »
|
Logged
|
If you don't want to hear the truth then don't do evil!
Remember also, 'He who sacrifices his conscience to ambition burns a picture to obtain the ashes.' -Chinese Proverb
|
|
|
Davincii
Moderator
Sr. Member
   
Offline
Posts: 489
Join Date: Aug, 2010
Fiat Justitia Ruat Caelum!
OS:
 Windows Vista/Server 2008
Browser:
 Firefox 5.0.1
|
 |
« Reply #221 on: December 09, 2011, 01:17:47 PM » |
|
Gen. Buba Marwa (rtd.) is one of the finest and highly refined minds in the country. If the people of Adamawa really desire true and purposeful development (not development for development sake) and they want to see the state economy's fortunes improve by leaps and bounds, let them cast their votes for this true Nigerian who has an unmistakable knack for excellence and would do more work than play politics. Adamawa people, let your money go to work for you. Vote for Gen. Buba Marwa. He's done it before in Lagos State. He can be trusted to transform Adamawa State into a fully functional and vibrant economic delight. Post Merge: December 09, 2011, 02:57:45 PM
If una go make mistake, na una sabi. Buba Marwa is the man! 
|
|
|
|
« Last Edit: December 09, 2011, 02:57:45 PM by Davincii »
|
Logged
|
If you don't want to hear the truth then don't do evil!
Remember also, 'He who sacrifices his conscience to ambition burns a picture to obtain the ashes.' -Chinese Proverb
|
|
|
Davincii
Moderator
Sr. Member
   
Offline
Posts: 489
Join Date: Aug, 2010
Fiat Justitia Ruat Caelum!
OS:
 Linux
Browser:
 Safari 4.0
|
 |
« Reply #220 on: December 04, 2011, 01:29:35 PM » |
|
Results declared so far give PDP landslide victory as expected. Audu, sorry o. Doo! Make you no cry ehn! Governor Idris Wada. Welcome on board. But make you work o. Make you no tif. Repeat after me, 'I will not tif!'. Again! Ehen! We dey watch you o. Make you no talk say we no tell you. I no know.no go work o. 
|
|
|
|
|
Logged
|
If you don't want to hear the truth then don't do evil!
Remember also, 'He who sacrifices his conscience to ambition burns a picture to obtain the ashes.' -Chinese Proverb
|
|
|
Davincii
Moderator
Sr. Member
   
Offline
Posts: 489
Join Date: Aug, 2010
Fiat Justitia Ruat Caelum!
OS:
 Linux
Browser:
 Safari 4.0
|
 |
« Reply #219 on: December 02, 2011, 10:52:23 AM » |
|
Tomorrow is D-day in Kogi State. But the odds favour Capt. Idris Wada, no doubt. But, this is not because he is the best but because his party has better structures on the ground. Rigging or no rigging, he will win landslide. I expect, however, his opponent to allege rigging. They should allege and prove rigging should there actually be rigging. I expect the party agents to document appropriately all such instances even with their phones. But they should not allege as an alibi for not doing their home work well. Knowing fully well ths volatile nature of Kogi politics, I expect the candidates would exhibit decorum and wisdom and maoturity in their actions and avoid actions that will spur riots and loss of lives wantonly. The loser must lose galantly and the winner must show he has a large heart to accomodate his opponent. But NASS una try o. Should there not be a law forbidding an accused person from contesting for public office until he has been discharged and acquitted? Dis kain magomago na wa o. Post Merge: [time]Fri Dec 2, 2011 Kogi youths! Kogi youths!! Kogi youths!!! Na how many times I call una so? Make una no carry last o! Abi una go carry last? Make una shine una eyes well, well o! Make una no slack at all. Sebi na una future dey for line tomorrow? MAKE UNA NO GO VOTE PERSON WEY GO ENTER FINISH COME DEY CALL UNA MAGA O! Make una vote person wey una go fit hold im troussers, drag im ear well, well make e no chop una future o. If una no say the boge no go work make una turn am to una own maga before im go finish una money dey drink Cahampaigne dey say'maga don pay'.
Una hear so? My guys, una get plenty intelligent people wey suppose be gomina for una state. But as una don make dis mistake already, make una dey ready to monitor una maga wey be de new gomina make im use una money take work for una.
UNA DO O! I HAIL UNA MY BROSES AND SISES! NA UNA GET DE FUTURE. MAKE UNA GUARD AM WELL, WELL O!
EHEN, I DON TALK FINISH!
SEE YOU TOMORROW FOR KOGI.
Make una no come dey talk say na ojoro dis wan or dat wan do. Make una put eye for wetin dey happen tommorow o. Make una no slack at all.
Wao! Agba! Ese o!
Se I get am? I give myself pass mark. If I no get am, you fit speak my own language? I try pass you be dat.
|
|
|
|
« Last Edit: December 02, 2011, 04:22:12 PM by Davincii »
|
Logged
|
If you don't want to hear the truth then don't do evil!
Remember also, 'He who sacrifices his conscience to ambition burns a picture to obtain the ashes.' -Chinese Proverb
|
|
|
Davincii
Moderator
Sr. Member
   
Offline
Posts: 489
Join Date: Aug, 2010
Fiat Justitia Ruat Caelum!
OS:
 Linux
Browser:
 Safari 4.0
|
 |
« Reply #218 on: November 30, 2011, 11:57:48 AM » |
|
Kogi 2011 on my mind. I really do not envy Kogi people at this moment. As it were options before them defies the logic in the popular saying 'Torn between the devil and the deep blue sea'. Kogi people are torn between the devil and the devil by virtue of the pedigree and credentials of the two gladiators presented by the two major contending parties: the PDP and the ACN. While Capt. Idris Wada flies the flag of the PDP, Prince Abubakar Audu runs on the ticket of the ACN. What beats my imagination is how the bright minds of Kogi origin always manage to get sidelined by maggots and economic parasites and perpetual liabilities to the economy. Post Merge: November 30, 2011, 12:13:25 PM
Prince Abubakar Audu and Captain Idris Wada both have questionable credentials and both have pending graft cases before the EFCC. It behoves any right thinking person to clear himself first before venturing into such contests for public office that requires untainted and unquestionable character. Thanks to the whittling down of our anti-corruption laws and efforts by the NASS and the Presidency as well as the very notorious Aondoakaa. Abubakar Audu has questions to answer for his stewardship having been governor of the state for two consecutive times in the recent past. Capt. Idris Wada on his part has questions to answer on issues bordering around road contracts awarded to his construction company: Monarch Construction Limited by his father-in-law, incumbent Governor Idris Ibrahim. Post Merge: November 30, 2011, 12:47:43 PM
I cannot help but wonder aloud what Prince Abubakar Audu still seeks in Lugard House after his abysmal performanc twice in the state. It's even worse as he has only one tenure within which I very much doubt he would make any meaningful impact having failed woefully in two previous tenures. It also beats my imagination why Governor Idris thinks Kogi is his family property to be bestowed to members of his family. Is it with a view to cover his dirt as in the case of James Onanefe Ibori and Emmanuel Uduaghan in Delta State? It is equally amazing how Kogi people allow themselves to be so cheated and their will eclipsed by questionable money bags like they are just simpletons without brains. The contest promises to be very exciting and intriguing come Saturday and you can trust me to bring live scoops from the battlefield. That reminds me, did you see the disgusting show of shame by old men and supposed elderstatesmen including the President, the Vice President and other party big wigs including Anthony Anenih (Mr. Magomago) and his likes during the grand finale of the PDP Gubernatorial Campaign in Kogi State live on national television as they danced, cheered and sang to Zulezu's 'Kerewawa'? My pipul, I fear o! I cannot understand how we allow these 'agberos' for elders occupy the centre stage. 
|
|
|
|
« Last Edit: November 30, 2011, 01:25:25 PM by Davincii »
|
Logged
|
If you don't want to hear the truth then don't do evil!
Remember also, 'He who sacrifices his conscience to ambition burns a picture to obtain the ashes.' -Chinese Proverb
|
|
|
|
Naijavoice: The Nigerian Voice
|
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|